Singer: Patoranking
|
Song: No Jonze
Patoranking - No Jonze Lyrics (LRC) (02:39-159-0-en) (PARTIAL PREVIEW)
......................................................................
........ USE THE BUTTONS BELOW TO GET FULL LYRICS & SUBTITLES ........
......................................................................
[00:00.00]by RentAnAdviser.com
[00:09.30]Don't need apologies
[00:11.10]Keep the same energy
[00:13.20]I no dey chill with frenemies
[00:15.00]If e no concern you
[00:16.10]Just comot body
[00:17.00]Ummmm
[00:17.60]You know say me I no get isoro
[00:19.60]If you get money better niso
[00:21.70]This kind of Gbedu dey scatter igboro
[00:23.90]PATORANKING there's no other me
[00:26.00]Make you no go dey Jonze
[00:28.10]Like say you drag ilolo
[00:30.20]You dey hear the sample lo lo
[00:32.20]And your head dey touch you no know
[00:34.60]Make you no go dey Jonze
[00:36.80]Like say you drag ilolo
[00:39.00]You dey hear the sample lo lo
[00:41.10]And your head dey touch you no know
[00:43.30]My money big Oganigwe
[00:45.90]My money big Oganigwe
[00:48.00]Bend down whine and scatter the place
[00:50.10]Dem dey dance and scatter the place
[00:52.50]My money big Oganigwe
[00:54.50]My money big Oganigwe
[00:56.70]Bend down whine and scatter the place
[00:58.90]Dem dey dance and scatter the place
[01:01.30]Make you no go dey Jonze
[01:03.10]Like say you drag ilolo
[01:05.30]You dey hear the sample lo lo
[01:07.30]And your head dey touch you no know
[01:09.60]Make you no go dey Jonze
[01:11.80]Like say you drag ilolo
[01:14.00]You dey hear the sample lo lo
[01:16.10]And your head dey touch you no know
[01:18.60]Man ah come up with some kind rhythm
[01:20.70]Wey me I cook up inna my kitchen
[01:23.10]Sweet body like goal ina dying minute
[01:25.10]Hey hey hey hey hey hey hey
[01:27.80]Body Language
[01:28.90]Telling you to jo
[01:29.80]When you hear the gbedu
[01:30.90]Make you dance and kpologo
[01:32.00]Inna the party we go flex and...........